Nigerian comedienne, dancer, and on-air personality, Anita Alaire Afoke Asuoha popularly known by her stage name Real Warri Pikin, visited EeZee Conceptz VILLA.
The Comedian Real Warri Pikin shared a picture she took with EeZee Tee, owner of the renowned Christian record label, EeZee Conceptz.
Brosss @eezeetee1 I just dey imagine say what if when God use that small voice clear you say ‘My Son I need you to shook your 2 hands inside Gospel Record Label mate. you con tell the voice ‘Abeg GeTAT’! E for nor Plum at all O!
Because the kind Blessing wey
- Mercy Chinwo
- Minister GUC
- Judikay
- Chidinma
- Miracle Victor
Dey blesss the world ehn!
Thank you for listening and Doing
And thank you for my Pillow💃
I CELEBRATE AND SUPPORT THIS VISION💯
View this post on Instagram










