Telemi was the President of Gospel Musicians’ Association of Nigeria for 6years and presently the convener of All Nigerian Gospel Music Revival Conference… – READ MORE
The Lyrics to Password.
This is my story
My testimony
People dey ask me oo
Wetin bi my secret
Everybody dey ask me oo
How i dey do am oo
Na mi com tell dem oo
Tell dem oooo
Na Jesus bi my secret
J-E-S-U-S eeee
Na my password oo
Oya. Everybody log in
Chorus:
Jesus na my password ehhh
Jesus na my password oooo (2ce)
Hook ;
My friends dey ask me
Back up:(many many questions)
Friends dey ask me
Back up:(many many questions)
Family dey ask mi oo
Back up:( how i dey do am)
My family dey ask mi sey
Back up:( how i dey do am)
People dey ask mi
Back up: ( wetin bi the secret)
Everybody dey ask me
Back up: ( wetin bi the secret)
I come tell dem sey
Chorus
Jesus na my password ehhh
(M.dikoy): Wu oo wu na na
Jesus na my password oooo
(M.dikoy): Turu tey yeah yeah
Jesus na my password oooo
(M.dikoy): Yeah yeah yeah yeah yeah
M.dikoy:-
See me see dem
Dem det ask me sote
How i dey do am
Who dey do am for me
The motor wey i get
Money wey i get
House wey i get
Family wey i get
Everything wey i get
Who dey do am for me
Everything wey i get
Who dey do am for me
Cuz J-E-S-U-S
Na my password
Password
Everybody login
Jesus na my password ehhh
(M.dikoy): You never know sey
Jesus na my password oooo (2ce)
(M.dikoy): let me hear you sey
Jesus na my password ehhh
(M.dikoy): na Him bi my password wu
Jesus na my password oooo (2ce)
Hook
My friends dey ask me
Back up:(many many questions)
All my friends dey ask me sey
Back up:(many many questions)
Family dey ask me oo
Back up:( how i dey do am)
My family dey ask me
Back up:( how i dey do am)
People dey ask me
Back up: ( wetin bi the secret)
My people dey ask me o
Back up: ( wetin bi the secret)
Na me come tell dem sey
Chorus:
Jesus na my password ehhh
Jesus na my password oooo (2ce)
Solo
Anything wey you get na Jesus make you get
Anything wey you be, na Jesus make you be
House wey you get
Money wey you get
Motor wey you get
Miracle wey you get
Lion of judah
The lily of the valley
J-E-S-U-S
Na the password
Na the password
Chorus:
Jesus na my password ehhh
Na the password o
Jesus na my password oooo (2ce) etc
My back bone oo eee
Jesus na the password oo
Fountain of my life
Jesus na my password
My password oo
Jesus na my password eee
Lion of judah
Jesus na my password oo
Motor wey I get
Jesu na my password ee
Opomulero aye mi
Agbara mi ni
Eeeeee
Iye iye iyeee 2ce
Chorus
Iye iye iyeeee
Olori aye -M. Dikoy dey here so
Baba mi -Tkc Telemi
Opo to sole aye ro
Agbara mi
Ogbani gbanila gbanila So domo Re.
– M. Dikoy dey here so Tkc Telemi
Oba tarugbo o do dole
Baba mi
Lion of Judah eee.
Kini Password -Jesu ni
Wetin be your Password-
Na Jesus o. Na Jesus o. Na Jesus o